QueenBees > Forum
|
@evilemirate | |
|
I search pixiepearl and pixey i discover say the 2 ashawo done disable their account. |
||
|
53
Replies
372
Views
0 Bookmarks
|
||
Page #: 1/7 |
|
@evilemirate | 13 days |
|
Make una come o
|
||
|
@flezzyyung | 13 days |
|
can't you mind your business @evil
|
||
|
@evilemirate | 13 days |
|
Madam shutup joor, u no de use eyes see man
|
||
|
@flezzyyung | 13 days |
|
and so @evil because say i no gree for your brother abi wey make am you de tornment yourself say na me
|
||
|
@prettyruby | 13 days |
|
Wahala promax
|
||
|
@flezzyyung | 13 days |
|
wetin i see ehee @pretty
|
||
|
@prettyruby | 13 days |
|
@flez nor mind am
|
||
|
@danigren22 | 13 days |
|
||
QueenBees Forum
Bookmarks
QueenBees
You are not logged in to JetBits. Please 




